发表 3 天 前

Iwaju

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Iwaju

歌词

and if you give them chance the go misbehave

i never back down na all the way

so come around now lets celebrate

una dey hate now mo mo ju o

oro mi, oji anu

now am here now, i never fall

see wetin money cause, end up in the crush

no stress for your top, baby girl we on top



iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o



everybody wanna know B-Red eyo

wan kanmi je B Red e yo

cause they se me for tv o

omoges wont let me rest e yo

everywhere we go we VIP

now everybody wanna be like me

see them dey paparrazi me

ishe t'oluwa ti she me

no be today we don dey chop money

na everyday incase you dont know

no be today we don dey chop money

na everyday incase you dont know



and if you give them chance the go misbehave

i never back down na all the way

so come around now lets celebrate

una dey hate now mo mo ju o

oro mi, oji anu

now am here now, i never fall

see wetin money cause, end up in the crush

no stress for your top, baby girl we on top



iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o



shey iwo nso, we getting money and we sponsor

we chopping mobey no sensor giving a run everytime we show up show up

they we too flashy o, no dey jealous us eyo

follow me dey jolly o, ewa gbami spend the dough

no be today we don dey chop money

na everyday incase you dont know

o be today we don dey chop money

na everyday incase you dont know



and if you give them chance the go misbehave

i never back down na all the way

so come around now lets celebrate

una dey hate now mo mo ju o

oro mi, oji anu

now am here now, i never fall

see wetin money cause, end up in the crush

no stress for your top, baby girl we on top



iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o

iwaju iwaju yo mama alo o

::
/ ::

队列

清除